Jump to content

Moon

From Wikipedia
Rivishon wey hapun for 06:25, 17 January 2024 by Bisexualy (tok | tins wey e put)
(dif) ← Rivishon wey don old | Rivishon wey hapun last (dif) | Rivishon wey dey niu → (dif)

☾ or ☽

Di Moon bi di only natural satellite of di Earth. It dé orbit di earth at an average distance of 384400|km|mi, abaut 30 times Earth's diameta. Di Moon always dé present di same side to Earth, bekaus gravitational pull don lock it rotation to di planet. Dis dé result in di lunar day of 29.5 Earth days wen dé match di lunar month. Di gravitational pullTemplet:Sndof di Moon and to a lessa extent dat of di SunTemplet:Sndbi di main draivas of di tides.

Referens[chenj-am | chenj-am for orijin]